GhanaStar

Ghana News, Politics, Sports, Jobs and more

Seyi Shay – Yolo Yolo Lyrics

Posted in Naija Lyrics

[Verse 1]

I just dey sing about my life “my life”

From where I started to where I dey now

I see say many things don happen

Many many besiege that has taught me correct lesson

Oh oh

Nobody wanna be your friend when its bitter

They only claim your friend when its better

After all the storms I don go through

Still ended up a winner, I dey count counting blessing

Help me yolo, yolo yolo yolo yolo

[Verse 2]

The pikin wey dem carry for back no know say journey far

Gbogbo biz girl ko easy bere lowo jenifer

Na only the pesin wey know go tell you the true story

After all the said and done I give God all the glory

Help me yolo o, yolo Yolo

[Chorus]

Join me yolo o, yolo yolo yolo yolo

Yolo Yolo Yolo

Locate your partner dance yolo

Yolo Yolo Yolo Yolo

Give happiness a chance

Yolo Yolo Yolo

Oya komole, alabankoko

Ko duro soke o, alabankoko

Oya break dance, ko duro soke o

Ti o ba fe ole dab, dab, dab

Ehen ehen

Blow the trumpet

Oya dance

Give me the beat

Give me the samba

Obrigado, Gracias

Ese ese

Seyi Shay, Seyi Shay – Yolo Yolo Lyrics, Yolo Yolo Lyrics

Join GhanaStar.com to receive daily email alerts of breaking news in Ghana. GhanaStar.com is your source for all Ghana News. Get the latest Ghana news, breaking news, sports, politics, entertainment and more about Ghana, Africa and beyond.