GhanaStar

Ghana News, Politics, Sports, Jobs and more

Zoro – Ogene Remix Lyrics Ft. Lil Kesh, Flavour & Ycee

Posted in Naija Artist | Naija Lyrics

[Verse 1 – Lil Kesh]

Won ni kilode, kilode kilo shele gan gan na

Keshi Sneh Ilu yen ti poju dakun give us some more

Won ni I no dey rap again, ehn ko pon dandan mo

Emi at credit lalalepo bi ojo ati omo

E ti mo tele tele

See I dey ball like pele

Travel around the world but ibile yi bale gbegbe

Emi ni importer exporter

I dey conquer every quarter

If you near me bad belle, I go slap you enter gutter

Keshi ati Zoro ema Soro inaaamin

The biggy boss be like Goro inaaamin

Shey you don baff, who you epp? inaaamin

We fresh die buh we dey rep inaaamsaying

[Verse 3 – Ycee]

Murder everything without remorse (Idi Amin)

When I blow dem dey con dey look like say na bad thing

Wack rapper Steady forming sick gimme vaccine

They tryna bite the flow

Sars without a refiloe

This is like my wife you know

I never need hype to blow

And una wey dey like say na war no be fight you know

You say you shine bright I don come to change the weather

Omo day by day I’ll be making cheddah

Shout out to the fans wey dey help the feather

Broda no be by mouth, do it if you think you better

Don’t know who we take to shake to overseas

Mehn I be like whole number ain’t nobody over me

Omo no apologies

Baba no dey bother me

Shey dey want my prophecy

Igboro lo cover we

Flavour, Lil Kesh, Ogene (Remix), YCEE, Zoro

Join GhanaStar.com to receive daily email alerts of breaking news in Ghana. GhanaStar.com is your source for all Ghana News. Get the latest Ghana news, breaking news, sports, politics, entertainment and more about Ghana, Africa and beyond.