GhanaStar
  • News
  • Sports
  • Entertainment
  • Politics
  • Business
  • Music
No Result
View All Result
GhanaStar
  • News
  • Sports
  • Entertainment
  • Politics
  • Business
  • Music
No Result
View All Result
GhanaStar
No Result
View All Result
Home African Music Lyrics Directory

You Suppose Know Remix Lyrics By Ft. Yemi Alade

February 4, 2017
in African Music Lyrics Directory
Share on FacebookShare on Twitter

Posted in Naija Lyrics

You Might Also Like

Burkina Faso: Attack on Church Kills at Least 14

Ghanaian Movie Titled “The Burial of Kojo” Makes Netflix Debut in March

Norwegian Company Discovers 550 Million Barrels of Oil off Ghana Coast

[Verse 1 – Bez]

Why you dey ask me if I love you

After all of the things wey I don do

You suppose know by now

Why you dey ask me if I miss you

If you know dey by my side

E dey do me like say I wan die

You suppose know by now

Say na only you wey get my heart

Even though you no go talk am

I know say you dey think am

[Chorus]

Baby baby, oh oh baby

Why you con dey fear, say one day I go disappear

Baby baby, oh oh baby

Why you con dey fear, say one day I go disappear

You suppose know by now

[Verse 2 – Yemi Alade]

I know you see me with my friends dey flex

My love for you no be because of money

If I no pick your call abeg no vex

I no go leave you just like Johnny

You suppose know by now

Say na only you wey get my heart

Even though you no go talk am

I know say you dey think am

[Chorus]

Baby baby, oh oh baby

Why you con dey fear, say one day I go disappear

Baby baby, oh oh baby

Why you con dey fear, say one day I go disappear

You suppose know by now

[Verse 3 – Both]

I go be your man, I go be your girl

Every second, everyday of the year oh oh

And I go be your girl, and I go be your man hu hu hu

Every second, everyday of the year eh oh oh

[Bridge]

Baby baby, oh oh baby

Why you con dey fear, say one day I go disappear

Baby baby, oh oh baby

Why you con dey fear, say one day I go disappear

Baby baby, oh oh baby

Why you con dey fear, say one day I go disappear

Baby baby, oh oh baby

Why you con dey fear, say one day I go disappear

You suppose know by now

[Verse 4 – Both]

For this my life I go always love you

Everything I don promise I go do

You suppose know by now

Oh boy you dey hear me so

You suppose know by now

You dey hear me so, I no dey joke when I tell you

You suppose know by now

Yeh, yeah, boy I need you baby

I go love you till the end of time

You suppose know by now

I love you baby

You suppose know by now

Bez, Bez – You Suppose Know Remix Lyrics ft. Yemi Alade, Yemi alade, You Suppose Know Remix Lyrics

Join GhanaStar.com to receive daily email alerts of breaking news in Ghana. GhanaStar.com is your source for all Ghana News. Get the latest Ghana news, breaking news, sports, politics, entertainment and more about Ghana, Africa and beyond.

Tags: BezDraft:BigLITTLEElectronic ComponenteveryHuman InterestmusicYEH

Related News

Burkina Faso: Attack on Church Kills at Least 14

by
December 1, 2019
0

At least 14 people have been killed after gunmen opened fire inside a church in Burkina Faso. The victims were...

Ghanaian Movie Titled “The Burial of Kojo” Makes Netflix Debut in March

by
February 27, 2019
0

With over 140 million subscribers all over the world, Netflix has since 2018 been on a mission to bring in...

Norwegian Company Discovers 550 Million Barrels of Oil off Ghana Coast

by
January 11, 2019
0

Norway's Aker Energy on Thursday said it had discovered oil in commercial quantities off Ghana, which the government welcomed as...

Oritse Femi – Mr Gomina Lyrics Ft. Reekado Banks

by
February 4, 2017
0

Posted in Uncategorized Oritsefemi hits the road with this brandnew joint including Mavins and Headies honor next-appraised victor Reekado Banks...

Next Post

Good Love Lyrics Ft. Dj Maphorisa (CORRECT LYRICS)

AKA - The World Is Yours Lyrics

Categories

  • Africa & World
  • African Music Lyrics Directory
  • Business
  • Business Directory
  • celebrities
  • Computing
  • Diaspora
  • Entertainment
  • Events
  • Feature
  • Featured
  • Ghana Elections 2016
  • Headlines
  • Health
  • International
  • Internet
  • Jobs
  • lifestyle
  • Music
  • News
  • Offbeat
  • Opinion
  • Politics
  • Profiles
  • Religion
  • Security
  • Seth Terkper
  • Smart Home
  • Social Networks
  • Sports
  • Technology
  • Top Stories
  • World News

Tags

accra addo africa Association football Banks - NEC business Business_Finance chairman Donald Trump economy education Entertainment_Culture environment Geography of Africa ghana Ghanaian people government Government of Ghana Human Interest John Dramani Mahama john mahama Law_Crime mahama minister MPs elected in the Ghanaian parliamentary election Nana Addo Nana Addo Dankwa Nana Akufo-Addo National Democratic Congress National Democratic Congress (NDC) New Patriotic Party New Patriotic Party (NPP) nigeria politics Politics of Ghana president Social Issues Social Media Social Media & Networking sports United Kingdom United Nations United States Vice President War_Conflict

Recent Posts

  • Government of Ghana Unveils Official Portraits of President John Dramani Mahama and Vice President Prof. Naana Jane Opoku-Agyemang
  • Who Is the Woman (Sheena Gakpe) in Sarkodie’s Latest Hit “No Sir” and Why Everyone Is Talking about It
List of Ghana Holidays for 2020
Ghana Geocoding
Ghana Cedis Exchange API
Ghana Maps Service
Toyota Cars Auto Auction History
  • African Music Lyrics Directory
  • Business Directory
  • Diaspora
  • Top Stories

All rights reserved © 2021 GhanaStar.com

No Result
View All Result
  • News
  • Sports
  • Entertainment
  • Politics
  • Business
  • Music

All rights reserved © 2021 GhanaStar.com