GhanaStar

Ghana News, Politics, Sports, Jobs and more

Yemi Alade – Pana Remix Lyrics

Posted in Naija Lyrics

[Hook]

Folake gimme love oh

Na you dey catch my shot oh

For your sake I go go church oh

We go drive around for my porche oh

(Which porche)

[Chorus]

Baby Pana

They say you like wahala oh

I get wahala oh

Baby Pana

Anywhere that you go

I will follow you dey go

Baby Pana

They say you like cassava

I get big cassava

Baby Pana

My love for you will never die, never die

[Bridge]

Iffa iffa oh baby iffa iffa

Baby you too sweet fajaba

My baby dance to the lagbaja

I go take you to gwagwalada

Iffa iffa oh baby iffa iffa

Baby you too sweet fajaba

My baby dance do the lagbaja

Let me take you to gwagwalada

[Yemi Alade]

Oh baby

You know you gat me crazy

You gat my number on speed dial

Anytime that you want it

You it holla holla

My love dey pure like say

This one na pure water yeah

If casala dey burst na gbana

Anytime i see you around with another

E dey make me feel like say i be banana

Say you just chop me go away like say

You be lawma, you be lawma

You be lawma eh

Abeg leave trash for lawma

I fit turn cassava to eba,You know i dey hammer

Anytime she come around, You go dey gimme wahala

Pana pana like say you get panamera

You dey use me play

You dey give panadol extra

Am losing my mind

Losing my soul oohh

I no dey hear hear again

I just dey fire fire dey go

Because of love oh

[Bridge]

Iffa iffa oh baby iffa iffa

Baby you too sweet fajaba

My baby dance to the lagbaja

I go take you to gwagwalada

Iffa iffa oh baby iffa iffa

Baby you too sweet fajaba

My baby dance do the lagbaja

Let me take you to gwagwalada

[Tekno]

Eh Nwayocha nwayocha

You see you have take my love oh

I cannot understand how am feeling

You are my woman crush oh

Nwayoma Nwayoma

You see nna maka disi oh

O wey wey o wey wey o wey wey yeah

Baby me no go let you go

I will always be your lover

For you sake I go kill show oh

Show you love like you’ve never seen before

[Yemi Alade]

Aribiraba raba eh

You just dey run your mouth everywhere

How many of us ooh wey you go tell the samething

For your sake I go go church oh

We go drive around for my porche oh

(Which porche)

Baby Pana

They say you like wahala oh

I get wahala oh

Baby Pana

They say you like cassava

I get big cassava

Baby Pana

Pana Lyrics, Tekno, Yemi alade

Join GhanaStar.com to receive daily email alerts of breaking news in Ghana. GhanaStar.com is your source for all Ghana News. Get the latest Ghana news, breaking news, sports, politics, entertainment and more about Ghana, Africa and beyond.