GhanaStar

Ghana News, Politics, Sports, Jobs and more

Timaya – MONEY Lyrics Ft. Flavour

Posted in Uncategorized

[Verse 1 – Timaya]

Every night and day the boy dey fly to dubai (dubai)

All the way from naija to just go pleasure for dubai (dubai)

I travel to america just to go charge my phone (my phone)

bad belle people make una leave me alone (alone)

Hey!

[Pre Hook – Timaya]

I say when money nor dey

People dey carry me play

When money nor dey

Everybody run away

I say when money nor dey no no no

People dey use me dey play

When money nor dey

Nobody look at my face

Orugo!

[Hook – Timaya]

Dem feelin’ Dem feelin’ Dem feelin’ Dem feelin’ Dem feelin’ the boy

The ladies The ladies The ladies The ladies dem wantin’ the boy

When the goin’ is too damn good

Many many people will be your friend

[Chorus – Timaya]

When money nor dey

People dey carry me play

When money nor dey

Everybody run away

when money nor dey no no no

People dey use me dey play

I say When money nor dey

Nobody look at my face

Hey

dem say me I dey craze

[Verse 2 – Flavour]

Original rudeboy mr flavour burn the dance floor

Onye olima hey hey hey

Oh yeah aahn

if you get money make you spend am brother hey hey

Oya make you dey turn nunu work uh my sister hey hey

Na once in a while we suppose to dey jolly hey hey

Oya yankulu yankulu dancey my sheri oh oh

Onye olima

When money nor dey

Everybody abobosom

I say when money nor dey

My guy odi oyi wun

Abrukutu mami

To eat oh na bad thin’ I tell you

Tonight na flavour timaya oh

Egberipapa one of bayelsa (lego)

When money nor dey

umu wain abosom

I say when money nor dey

I love you I love you gbunam nunu

Akrikata dance hey baby

If you want to touch wete ego nu

Tonight na flavour timaya oh

Egberipapa one of bayelsa

[Bridge – Timaya]

Dem feelin’ Dem feelin’ Dem feelin’ Dem feelin’ Dem feelin’ the boy

The ladies The ladies The ladies The ladies dem wan touch the boy

[Verse 3 – Timaya]

When I sing say when money nor dey

Everybody run away

Nobody wan stay

Just because money nor dey

Now money don dey oh no no

And friend dem be come my way

People dem wan stay hey

Nor be me you go use play

I say When money nor dey

Everybody run away

When money nor dey

Everybody run away

I say When money nor dey oh no no no

When money nor dey

People dema run away

[Outro]

Ahan

Now tell us

Spiritual

Now the boy soft mehn

When money nor dey

Dem dey carry me play

When money nor dey

Everybody run away

When money nor dey oh no no no

oh no no no oh no no no

Suka sound

Flavour, flavour, ft, lyrics, money, Timaya, timaya

Join GhanaStar.com to receive daily email alerts of breaking news in Ghana. GhanaStar.com is your source for all Ghana News. Get the latest Ghana news, breaking news, sports, politics, entertainment and more about Ghana, Africa and beyond.