GhanaStar

Ghana News, Politics, Sports, Jobs and more

Tekno – Rara Lyrics

Posted in Naija Lyrics

[Verse 1]

My Country people

Them dey talku talku

Them just dey perambulate

So so story, story every year oh ah

Nepa no bring light oh ah (x2)

Generator wan tear my ear (x2) oh oh oh

Plenty greedy men (x2) for there oh

Take project oh, forget na the matter

[Hook]

Forget about the big things oh

Say make we talk about the small things oh

Eh Aye aye oh, aye o pe meji oh

Forget about the big things oh

Say make we talk about the small things oh

Eh Aye aye oh, aye o pe meji oh

[Chorus]

Rara oh, Rara oh yeah

Agbada, jangbaja, gbangban molagbada

Rara oh, Rara oh yeah

Agbada, jangbaja, gbangban molagbada

[Verse 2]

Oluwa wey dey bless me “amen”

Shey e go bless you too “amen”

Bless your papa oh “amen”

Bless your mama oh “amen”

Oluwa wey dey bless me “amen”

Shey e go bless you too “amen”

Bless your papa oh “amen”

Bless your mama oh “amen”

See me I see you

Gbadura fun mi eh

Loke loke oh, baba adeleke oh

International something

Its a big situation

Them pack our money oh

Take to other nation

Invest for your country oh, make it a better place

Spend money for your country oh, make it a better place

[Hook]

Forget about the big things oh

Say make we talk about the small things oh

Eh Aye aye oh, aye o pe meji oh

Forget about the big things oh

Say make we talk about the small things oh

Eh Aye aye oh, aye o pe meji oh

[Chorus]

Rara oh, Rara oh yeah

Agbada, jangbaja, gbangban molagbada

Rara oh, Rara oh yeah

Agbada, jangbaja, gbangban molagbada

[Verse 3]

I go obodo oyibo, I go dey hurry to come back oh

And when I come back oh, I go dey hurry to go back oh

I no get charge oh, my phone don die

No fuel for generator oh, everyday situation

Pem pem pem pem pem pem pem pem pem

Pem pem pem pem pem pem pem pem pem

oh no no no no no no no no

oh no no no no no no no no

My Country people

Them dey talku talku

Perambulation

Story story oh, story everyday

Rara Lyrics, Tekno, Tekno – Rara Lyrics

Join GhanaStar.com to receive daily email alerts of breaking news in Ghana. GhanaStar.com is your source for all Ghana News. Get the latest Ghana news, breaking news, sports, politics, entertainment and more about Ghana, Africa and beyond.