GhanaStar

Ghana News, Politics, Sports, Jobs and more

Solidstar – Elegba Lyrics Ft. Small Doctor

Posted in Naija Lyrics

[Verse 1 – Solidstar]

Ah ah ah, ah, hmm

See, na me get the melody

Ah; wey go give you the remedy

Na me for the girls them

Anchor your daughter ohh

She don dey kpolongo

Na me she want follow go

[Hook]

All ma girls them for Miami

And the ones wey dey for New York

Dey call [wey dey for New York]

Dey call; dey call

Oya; give them the melody; ahh

[Verse 2 – Solidstar]

Give me the thing

Mbom; sonpo rononi

Afonie the thing; afonie the thing

Ah; hmn

Give me the thing

Mbom; sonpo rononi

Afonie the thing; afonie the thing

[Hook]

All ma girls them for Miami

And the ones wey dey for New York

Dey call [wey dey for New York]

Dey call; dey call

Oya; give them the melody; ahh

[Chorus]

Omo t’o l’aya; t’o n to’ja

Mi o de fe fire [fire]

Emi, mo l’egba [l’egba]

Ma sa e l’egba; oh ah; uhn

Mi o local; international

Ohh Gash! Ah o l’egba

Ma sa e l’egba; oh Lord

(You can call me Small Doctor; aihn)

[Verse 3 – Small D.]

That girl dey to’ja mi aihn aihn

She want go Cotonou, she no want cross

And she dey bother me aihn

If I call am sisi, she go tell me say ‘Am so busy’

Aihn because of this girl, mo lo join OPC; aihn

Gamali o, mali o gamali o, na wah

We go play Mario, Mario

Aihn; till we tire aihn aihn

Call me Small Doctor, Akeweje Oganla aihn

Abasi Mbom aihn wete kere-bom

Ahh

Elegba Lyrics, Small Doctor, Solidstar

Join GhanaStar.com to receive daily email alerts of breaking news in Ghana. GhanaStar.com is your source for all Ghana News. Get the latest Ghana news, breaking news, sports, politics, entertainment and more about Ghana, Africa and beyond.