GhanaStar
  • News
  • Sports
  • Entertainment
  • Politics
  • Business
  • Music
No Result
View All Result
GhanaStar
  • News
  • Sports
  • Entertainment
  • Politics
  • Business
  • Music
No Result
View All Result
GhanaStar
No Result
View All Result
Home African Music Lyrics Directory

SHAYDEE – Sweet Like Rihanna Lyrics Ft. 2FACE

February 4, 2017
in African Music Lyrics Directory
Share on FacebookShare on Twitter

Posted in Naija Lyrics

You Might Also Like

Burkina Faso: Attack on Church Kills at Least 14

Ghanaian Movie Titled “The Burial of Kojo” Makes Netflix Debut in March

Norwegian Company Discovers 550 Million Barrels of Oil off Ghana Coast

Shaydee on the single

Say she sweet like Rihanna

Say na you my eyes dey see girl girl

E be you I desire

and with you girl I wanna be

anywhere you go amma follow

anywhere you dey I go tattoo you

sweet like rihanna

Say baby girl I go do you right

cause I wanna love you till the end

I know you hurt so many times

Promises they never never keep

Hold me girl come hold me down

Don’t leave me darling

would you stay around

looking back you own me now

You’re the one wey I dey find

say amma need your love

baby do you comprehend

cause I believe in love

Baby let me hold your hand girl

and I need to love

see I just can’t deny

cause you the one I love

you set my soul on fire

for real

Say she sweet like Rihanna

Say na you my eyes dey see girl girl

E be you I desire

and with you girl I wanna be

anywhere you go amma follow

anywhere you dey I go tattoo to you

sweet like rihanna

oh no uh yeh

Everything that I want you to be

you be everything wey [?] say dem send you to me

cause you be proper angel

Anybody wey no gel with you

they have to send them to hell

Cause me and you is what we need in our life

me and you our loving can name **

we spread our wings and we go fly anywhere

fly so far where bad belle no go near

who be the man wey no see your face

wey no respect you

wey no look you as ah god

who be the man wey no see you for kitchen dey look your waist

dey let your waist tow waste

Ah ah I say no shady dealing

my and shaydee dey for here but no shady dealing

just an expression of my feelings

just wan know how you are feeling

I say you hot like Rihanna

fire dey for your head oo

you hotter than fire

no be small thing

see as I dey here

see as am looking at you everyday

I love you everyday

I love you everyday

she sabi whine am

she sabi move

you see my African girl she sabi groove

cause she go all night

am feeling all right

cause am a victim of her love

she sabi whine am

she sabi groove

you see my African girl she sabi groove

she gonna make me wanna stay

I like it when she groove

Say she sweet like Rihanna

Say na you my eyes dey see girl girl

E be you I desire

and with you girl I wanna be

anywhere you go amma follow

anywhere you dey I go tattoo to you

sweet like rihanna

2Baba, Shaydee, Shaydee – Sweet Like Rihanna Lyrics ft 2Baba, Sweet Like Rihanna Lyrics

Join GhanaStar.com to receive daily email alerts of breaking news in Ghana. GhanaStar.com is your source for all Ghana News. Get the latest Ghana news, breaking news, sports, politics, entertainment and more about Ghana, Africa and beyond.

Tags: Human InterestmusicrihannaStargate production discographyTimedText:Oya Na (2012).ogg.en.srt

Related News

Burkina Faso: Attack on Church Kills at Least 14

by
December 1, 2019
0

At least 14 people have been killed after gunmen opened fire inside a church in Burkina Faso. The victims were...

Ghanaian Movie Titled “The Burial of Kojo” Makes Netflix Debut in March

by
February 27, 2019
0

With over 140 million subscribers all over the world, Netflix has since 2018 been on a mission to bring in...

Norwegian Company Discovers 550 Million Barrels of Oil off Ghana Coast

by
January 11, 2019
0

Norway's Aker Energy on Thursday said it had discovered oil in commercial quantities off Ghana, which the government welcomed as...

Oritse Femi – Mr Gomina Lyrics Ft. Reekado Banks

by
February 4, 2017
0

Posted in Uncategorized Oritsefemi hits the road with this brandnew joint including Mavins and Headies honor next-appraised victor Reekado Banks...

Next Post

Lil Durk - Rider Chick Lyrics Ft. Dej Loaf

Kid Ink - Tonight Lyrics Ft Verse Simmonds

Categories

  • Africa & World
  • African Music Lyrics Directory
  • Business
  • Business Directory
  • celebrities
  • Computing
  • Diaspora
  • Entertainment
  • Events
  • Feature
  • Featured
  • Ghana Elections 2016
  • Headlines
  • Health
  • International
  • Internet
  • Jobs
  • lifestyle
  • Music
  • News
  • Offbeat
  • Opinion
  • Politics
  • Profiles
  • Religion
  • Security
  • Seth Terkper
  • Smart Home
  • Social Networks
  • Sports
  • Technology
  • Top Stories
  • World News

Tags

accra addo africa Association football Banks - NEC business Business_Finance chairman Donald Trump economy education Entertainment_Culture environment Geography of Africa ghana Ghanaian people government Government of Ghana Human Interest John Dramani Mahama john mahama Law_Crime mahama minister MPs elected in the Ghanaian parliamentary election Nana Addo Nana Addo Dankwa Nana Akufo-Addo National Democratic Congress National Democratic Congress (NDC) New Patriotic Party New Patriotic Party (NPP) nigeria politics Politics of Ghana president Social Issues Social Media Social Media & Networking sports United Kingdom United Nations United States Vice President War_Conflict

Recent Posts

  • Government of Ghana Unveils Official Portraits of President John Dramani Mahama and Vice President Prof. Naana Jane Opoku-Agyemang
  • Who Is the Woman (Sheena Gakpe) in Sarkodie’s Latest Hit “No Sir” and Why Everyone Is Talking about It
List of Ghana Holidays for 2020
Ghana Geocoding
Ghana Cedis Exchange API
Ghana Maps Service
Toyota Cars Auto Auction History
  • African Music Lyrics Directory
  • Business Directory
  • Diaspora
  • Top Stories

All rights reserved © 2021 GhanaStar.com

No Result
View All Result
  • News
  • Sports
  • Entertainment
  • Politics
  • Business
  • Music

All rights reserved © 2021 GhanaStar.com