GhanaStar

Ghana News, Politics, Sports, Jobs and more

Runtown – Mad Over You Lyrics

Posted in Naija Lyrics

Ghana girl say she wan marry me o

I hope say she sabi cook wache

Hope your love dey sweet pass sheto

Baby girl i say

I say your body na killer oh

I fit to die on your body, only on your body

That girl for the corner

Tell somebody make them call am o

Way she dey whine am i see fire for her body o

And if she follow me go na enjoyment go kill am o

Baby girl you bad oh

Girl the way you whine oh

I dey mad over you girl

I dey mad for you girl

Say you are my woman eh eh

My super wman

I dey mad for you girl

I dey mad for you girl

If i sing for you, you go love me oh

Baby love me non stop, i’ll love you nonstop

Always kiss you ontop, Baby o

All over the world wan wa mi

Play the music nonstop

Tell them dance to my song

Tell them shake bum bum

ohweh

That girl for the corner

Tell somebody make them call am o

Way she dey whine am i see fire for her body o

And if she follow me go na enjoyment go kill am o

Baby girl you bad oh

Girl the way you whine oh

I dey mad over you girl

I dey mad for you girl

Say you are my woman eh eh

My super wman

I dey mad for you girl

I dey mad for you girl

Ghana girl say she wan marry me o

I hope say she sabi cook wache

Hope your love dey sweet pass sheto

Baby girl i say

I say your body na killer oh

I fit to die on your body, only on your body

Mad Over You Lyrics, Runtown, Runtown – Mad Over You Lyrics

Join GhanaStar.com to receive daily email alerts of breaking news in Ghana. GhanaStar.com is your source for all Ghana News. Get the latest Ghana news, breaking news, sports, politics, entertainment and more about Ghana, Africa and beyond.