GhanaStar

Ghana News, Politics, Sports, Jobs and more

Reekado Banks – Killy Person Lyrics

Posted in Naija Lyrics

Baby fresh on the beat and his killing them all

See this girl with a fine face

She just dey whine she go kill somebody

See this girl with a biggy

She just dey whine she go kill somebody

Oh baby girl the way you whine your waist

It make man looking at your waist

It make a junior wanna bullyontop

It make a man wanna speak chinchun

It make a niggahh wanna o abroad

And i wanna show you all the finest things

Give them problem oya give them wahala oya

nor nor nor nor nor

I no come to fight

I no come to do wahala oh

I just come to…

I just come to sip paraga oh

Baby girl get down

Down dow down down

Make yu just show them yoga oh

We can leave now

Me and you can live forever oh

Yea yeah yeah yea

Ohnn uhnn eh

Brrrrraaaahhh!

I get big big cucumber

Come chop this cucumber

I promise you a good time

Na na na na

Why you dey do like that, na na

But you are know say, hnn flawless

Nna do do do

Baby you… kukuschi

Hnnnkqyrrr, Kuchi

This one na freesyle thing

Jump in the boot and freestyle things

Jump in the boot and sing

Make all of una dey sing my thing oya

Baby girl you dey go all night

You dey dance for there

You dey chance all night

Killy Person Lyrics, Reekado Banks, Reekado Banks – Killy Person Lyrics

Join GhanaStar.com to receive daily email alerts of breaking news in Ghana. GhanaStar.com is your source for all Ghana News. Get the latest Ghana news, breaking news, sports, politics, entertainment and more about Ghana, Africa and beyond.