GhanaStar

Ghana News, Politics, Sports, Jobs and more

Olamide – 2Baba Zone Lyrics

Posted in Naija Lyrics

Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba

Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh

(Oh my..; oh my)

Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba

(Oh my..; oh my goodness ohh)

Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh

Oya; oh my God; they want to start again

They want to start dey yarn; they want to start to complain

They want to yarn those kind matter wey dey scatter my brain

Those kind matter wey dey cause me pain

I maintain to sustain, when I no see the cake

Monkey dey work, Baboon dey chop

I dey hustle in vain

How man go carry plane dey go Costain?

Them clothes wey them stain, dem dey wash for Spain

Why you make the kids cry?

Why’ you killing one another?

Strong face for your brother, like Custom wey dey border

But, nothing mega, nothing pai

No dey bother; cos’ I know someday, we go need each other

But, till then, make you stay for your lane

If I say the water white; no dey tell me you plain

Respect my point of view; no look me like am insane

Insane; ehh; no look me like am insane

Cos’ I dey tell you my pain

When e reach, man dey cuddle, anytime e dey rain

Poor man dey pack water inside him house with him plate

Him plate; ehh; enough propaganda; tell them ‘Da Pada!;

What is good for the geese, is good for the gander

And the youths are not confused

We just dey wait make them finish before we go loose am

Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba

(Oh my goodness; oh oh)

Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh

(Oh my..; oh oh)

Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba

(Oh my..; oh my goodness oh eh)

Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh

2Baba Zone Lyrics, Olamide, Olamide – 2Baba Zone Lyrics

Join GhanaStar.com to receive daily email alerts of breaking news in Ghana. GhanaStar.com is your source for all Ghana News. Get the latest Ghana news, breaking news, sports, politics, entertainment and more about Ghana, Africa and beyond.