GhanaStar

Ghana News, Politics, Sports, Jobs and more

Mr Eazi – Leg Over Lyrics

Posted in Naija Lyrics

Its Your Boy Eazi

My baby dey confuse me with her bum bum

Wey she get a guy wey dey send her money from london

she dey see me like a johnny just come

when monkey dey work eh

baboon e just dey chop

Me i go chop all the wash eh

as long as you give me my portion

baby make you no dey rush eh

abeg make you treat me with caution

Leg Over

My baby gimme leg over ahn ahn

Hang Over

E be she dey gimme hang over eh eh

Leg Over

My mama give me leg over eh eh

game over

she dey come gimme game over

eh eh

i dey confuse oh oh oh

i dey confuse

when you turn around

baby you dey make i confuse ooo

You know i like a cameroon

you mesmerize the boy and baby make i confuse

commando you be commando

you dey command the boy with overload

yeh yeh i no fit stand alone

i must call my guy before rack dey hook

Me i go chop all the wash eh

as long as you give me my portion

baby make you no dey rush eh

abeg make you treat me with caution

Leg Over

My baby gimme leg over ahn ahn

Hang Over

E be she dey gimme hang over eh eh

Leg Over

My mama give me leg over eh eh

game over

she dey come gimme game over

Leg Over Lyrics, Mr Eazi, Mr Eazi – Leg Over Lyrics

Join GhanaStar.com to receive daily email alerts of breaking news in Ghana. GhanaStar.com is your source for all Ghana News. Get the latest Ghana news, breaking news, sports, politics, entertainment and more about Ghana, Africa and beyond.