GhanaStar

Ghana News, Politics, Sports, Jobs and more

Magnito – As I Get Money Ehn Lyrics Ft. Patoranking

Posted in Naija Lyrics

[Verse 1 – Patoranking]

As i get money ehn, i con start to enjoy

I open my company, all my village people na im i employ

Everybody wey know me before come dey call me oga bomboy

I marry my girlfriend e no reach two weeks na im she born boy

[Verse 2 – Magnito]

As i get money ehn, i sign big footballers

I sign mikel obi i no ask am how much, i paid him in dollars

There is nothing money cannot do, i make messi goalkeeper for gunners

If i write exam i no dey bother again, i dont care if i come last

[Verse 3 – both]

As i get money ehn, i call my landlord

I tell am to tell me the cost of his property just in one word

My brother pato

As i get my own money i begin to diet

I want to become the next metusela am not ready to die yet

A hundred and fifty years is not too much and thats my target

[Verse 4 – both]

As i get money ehn, i start to import

All the ugly girls wey dey lekki phase1 i start to export

Dangote follow me for instagram as him hear say i dey hot

Otedola con dey para say him must carry me go court

As i get money eh, i enter monaco

I carry my three igbo wives Nkechi, Chi and Adaku

(Magnito speaks hausa)

Na so so EFCC everyday na me dem begin dey tackle

As i get money ehn, i go do meeting with nepa

I give their oga money dem no go take this light again never

Nice Idea patoranking my brother the approach is clever

Like rich monk i dey dash my money on a daily to whoever

As I get Money Ehn Lyrics, Magnito, Magnito – As I get Money Ehn Lyrics ft. Patoranking, Patoranking

Join GhanaStar.com to receive daily email alerts of breaking news in Ghana. GhanaStar.com is your source for all Ghana News. Get the latest Ghana news, breaking news, sports, politics, entertainment and more about Ghana, Africa and beyond.