GhanaStar

Ghana News, Politics, Sports, Jobs and more

Lioness – Love Me Jeje Lyrics Ft. Chidinma

Posted in Uncategorized

[Chorus – Chidinma]

Baby i believe you die oh eh oh

believe you die oh eeh

Sweety i believe you die oh eh oh

believe you die oh eh

Baby i believe you die oh

believe you die oh eh

Sweety i believe you die oh eh oh

believe you die oh eh

No be joke oh ah eh

No be joke oh

You do me this oh ah eh

you do me that oh

No be joke oh ah eh

No be joke oh

You do me this oh ah eh

you do me that oh

[Lioness]

The love you dey give me burst my brain

give me dey burst my brain

Making me making me go insane

making me go insane

That is the reason i don’t complain

Reason i don’t complain

Reason i don’t complain iyoh iyo iyo oh eh

Love me jeje love me tender oh na na na

I no say you no be pretender

Baby you are the number one for my agenda oh na na na

Number one for my agenda

That’s why my baby

[Chorus – Chidinma]

Baby i believe you die oh eh oh

believe you die oh eeh

Sweety i believe you die oh eh oh

believe you die oh eh

Baby i believe you die oh

believe you die oh eh

Sweety i believe you die oh eh oh

believe you die oh eh

No be joke oh ah eh

No be joke oh

You do me this oh ah eh

you do me that oh

No be joke oh ah eh

No be joke oh

You do me this oh ah eh

you do me that oh

[Chidinma]

After you na you (you)

Komasi anybody (body)

No matter what them do (do)

I no fit stop loving you

I be your tina oh

Together je m’appele oh

I no go give you gbege oh

I no fit stop loving you

[Chorus – Chidinma]

Baby i believe you die oh eh oh

believe you die oh eeh

Sweety i believe you die oh eh oh

believe you die oh eh

Baby i believe you die oh

believe you die oh eh

Sweety i believe you die oh eh oh

believe you die oh eh

No be joke oh ah eh

No be joke oh

You do me this oh ah eh

you do me that oh

No be joke oh ah eh

No be joke oh

You do me this oh ah eh

you do me that oh

Chidinma, chidinma, ft, jeje, Lioness, lioness, love, lyrics, me

Join GhanaStar.com to receive daily email alerts of breaking news in Ghana. GhanaStar.com is your source for all Ghana News. Get the latest Ghana news, breaking news, sports, politics, entertainment and more about Ghana, Africa and beyond.