GhanaStar

Ghana News, Politics, Sports, Jobs and more

Lil Kesh – Life of A Star Lyrics Ft. Adekunle Gold

Posted in Uncategorized

Here is another hit single from YBNL’s act, Lil Kesh titled Life Of A Star off Young And Getting It (YAGI’s) album. He features Adekunle Gold on this one. This is a certified hit, Adekunle Gold Slayed it and Lil Kesh buried it

[Adekunle Gold]

If i start to yarn you how the thing dey go

And if you are feeling what am feeling in my soul

I live the life of a star

Omo ko easy rara

But am a keep on matching and go with the flow

[Lil kesh]

Shebi na me wan blow

Shebi i want the doe

but the Prize i paaay, omo no be joke, omo no be joke

[Verse 1 – Lil kesh]

I remember back then when i use to crave the fame

Then i be like pikin wey them buy new game

Only if i knew the prize that i have to pay

That the people will forget that we are still the same

I may be looking fly but my pocket dry

But the boys don’t care

You gats give them bar

Shebi you be kesh and you drive a benz

Abeg drop something now make we flex

And sometime i am back stage

Feeling down cos i kinda had a bad day

I still turn up when i climb stage

It’s the life of a star

What will i say, what will i say

Wo e gbami ore body oh

But the fans still wanna take a selfie oh

Most of you all don’t know what we go through

It’s the life of a star, what will i do, what will i do

[Adekunle Gold]

If i start to yarn you how the thing dey go

And if you are feeling what am feeling in my soul

I live the life of a star

Omo ko easy rara

But am a keep on matching and go with the flow

[Lil kesh]

Shebi na me wan blow

Shebi i want the doe

but the Prize i paaay, omo no be joke, omo no be joooke

[Verse 2 – Adekunle Gold]

Mofe dogun mofe dogbon

Mofe do lo kiki laye

I know know say it takes a lot to be a star

They no tell me say e no easy oh

Them go vex you for social network

Because you be star you no fit respond

Wonti gbagbe pe me self be Human being oh

They no tell me say e no easy oh

If i start to tell you how the thing dey go

You go feel what am feeling in my soul

I live the life of a star

Omo ko easy rara

Am a keep on matching and go with the flow

[Lil kesh & Adekunle Gold]

Shebi na me wan blow

Shebi i want the doe

but the Prize i pay, omo no be joke, omo no be joke

Shebi na me wan blow

Shebi i want the doe

But the Prize i paaay, omo no be joke, omo no be joooke

If i start to tell you how the thing dey gooo

You go feel what am feeling in my soul

I live the life of a star

Omo ko easy rara

Am a keep on matching and go with the flow

a, adekunle, Adekunle Gold, ft, gold, kesh, life, lil, Lil Kesh, lyrics, of, star

Join GhanaStar.com to receive daily email alerts of breaking news in Ghana. GhanaStar.com is your source for all Ghana News. Get the latest Ghana news, breaking news, sports, politics, entertainment and more about Ghana, Africa and beyond.