GhanaStar

Ghana News, Politics, Sports, Jobs and more

Koker – Give Them Lyrics

Posted in Naija Lyrics

Ah!

Customer is always right

i tell you

I don’t wana sing – i don’t wana sing

Now i wana sing

You don’t like the song – now you hear the song

Now you like the song

You don’t wana love – You don’t wana love

Now you fall in love

You don’t wana touch – you don’t wana touch

Now you don dey touch

You don’t wana kiss – You don’t wana kiss

Now you don dey kiss

You don’t wana ah – you don’t wana ah

Now you don dey ah

No tell me what i know

(what i – what i know)

Na me know hpow much wey dem pay for show – wey dem pay for show

When dem demand, me i supply

Which one be your own

Do your own,I do my own – bro why you come dey bone

Ibiti mofelo – wanfekilo

Mofekiri shibiti mafibuobe

Anything dey go

I go dey match dey go

As them dey want am oo

I go dey give them oo

You don’t wana love – You don’t wana love

Now you fall in love

You don’t wana touch – you don’t wana touch

Now you don dey touch

You don’t wana kiss – You don’t wana kiss

Now you don dey kiss

You don’t wana ah – you don’t wana ah

Now you don dey ah

Na from crawl from pikin dey work – small pikin dey work

And na from work man pikin dey chop – man pikin dey chop

After we chop man pikin must fvck – man pikin must fvck

They wan see the end but we no get bus-stop

Ibiti mofelo – wanfekilo

Mofekiri shibiti mafibuobe

Anything dey go

I go dey match dey go

As them dey want am oo

I go dey give them oo

You don’t wana love – You don’t wana love

Now you fall in love

You don’t wana touch – you don’t wana touch

Now you don dey touch

You don’t wana kiss – You don’t wana kiss

Now you don dey kiss

You don’t wana ah – you don’t wana ah

Now you don dey ah

Give Them Lyrics, koker, Koker – Give Them Lyrics

Join GhanaStar.com to receive daily email alerts of breaking news in Ghana. GhanaStar.com is your source for all Ghana News. Get the latest Ghana news, breaking news, sports, politics, entertainment and more about Ghana, Africa and beyond.