GhanaStar

Ghana News, Politics, Sports, Jobs and more

Kiss Daniel – Jombo Lyrics

Posted in Uncategorized

Download Audio

Amaka ngbo oh, That am sorry oh

Ineye dike lobi, ogini what happen oh

As i see your sexy face and your big belle

Girl i have to change my ways i tell you yeah

Me myself i dey pray for my daily bread

Ah amaka you carry belle for me how

Me myself i dey pray for my daily bread

Ololufe i no wan run, but then

Your father is violent, ole mi dele oh

Jumbo jumbo jombo

Will you be fine daddy oh

Your mother is black but she sabi galante oh

Jumbo jumbo jombo

Abeg no vex for me oh

Your father is violent, ole mi dele oh

Jumbo jumbo jombo

Will you be fine mami oh

Your mother is black but she sabi galante oh

Jumbo jumbo jumbo

I no dey soak no more

Amaka you know oh oh, pe omo Yoruba ni mi oh

If your papa no want us to marry

Jowo malo yo oyun mio

Girl am down for you don’t forget

The love i have for you omo no go compare

Me myself i dey pray for my daily bread

If baby broke up as long as you love me girl i dey here

Me myself i dey pray for my daily bread

Ololufe i no wan run, but then

Your father is violent, ole mi dele oh

Jumbo jumbo jombo

Will you be fine daddy oh

Your mother is black but she sabi galante oh

Jumbo jumbo jombo

Abeg no vex for me oh

Your father is violent, ole mi dele oh

Jumbo jumbo jombo

Will you be fine mami oh

Your mother is black but she sabi galante oh

Jumbo jumbo jumbo

I no dey soak no more

Join GhanaStar.com to receive daily email alerts of breaking news in Ghana. GhanaStar.com is your source for all Ghana News. Get the latest Ghana news, breaking news, sports, politics, entertainment and more about Ghana, Africa and beyond.