GhanaStar

Ghana News, Politics, Sports, Jobs and more

Ketchup – Baby Oh Lyrics Ft. Davido

Posted in Naija Artist | Naija Lyrics

[Verse 1 – Ketchup]

Ketchup and the chicks; I dey here

JFEM, na him do the beat

Climb the chair, and climb the table

Everywhere; the jam dey hit

Quarter to Eight;

and you know it’s getting late

All the girl wey dey my table

Hold your man; it’s getting late

[Chorus]

Baby Oh; Baby Oh

Where you dey go this night?

Baby Oh; Baby Oh

Follow me; no delay

Baby Oh; Baby Oh

Can you go this night?

Baby Oh; Baby Oh

Follow me; no delay

[Verse 2 – Ketchup]

As I move, follow my lead

University, dem try

But, for the Street, we use the OT

Water carry me go, if I lie

Banky W capable; for EME, na him be head

If you know say you capable,

baby come give me the head

[Chorus]

Baby Oh; Baby Oh

Where you dey go this night?

Baby Oh; Baby Oh

Follow me; no delay

Baby Oh; Baby Oh

Where you dey go this night?

Baby Oh; Baby Oh

You must to follow me; no delay

[Verse 3 – Davido]

For the street, dey call me Baddest

I got cash; not only assets

Baby girl just shake your assets

Give me key; I want to access

Am not playing with you

I don’t wanna break your heart

And I know, I’ll never leave you

And I knew that from the start

This remix is too ignitious

[Chorus]

Baby Oh; Baby Oh

Where you dey go this night?

Baby Oh; Baby Oh

Follow me; no delay

Baby Oh; Baby Oh

Can you go this night?

Baby Oh; Baby Oh

Follow me; no delay

[Verse 4 – Ketchup]

Mini, mini, mani mo

Girl just go down, dey touch your toe

Mini, mini, mani mo

Girl just go down, dey touch your toe

Oya, girl, whine for the man them

Whine for the man them

Take all my money, and whine for the man them

Whine for the man them; take, take all my money

Chill ’round the table; all the money wey we get

Davido; you know money dey; and you know we run

the street

If you know you be my Nigghar; make you put it

on repeat

[Chorus]

Baby Oh; Baby Oh

Where you dey go this night?

Baby Oh; Baby Oh

Follow me; no delay

Baby Oh; Baby Oh

Baby Oh Lyrics, Davido, ketchup

Join GhanaStar.com to receive daily email alerts of breaking news in Ghana. GhanaStar.com is your source for all Ghana News. Get the latest Ghana news, breaking news, sports, politics, entertainment and more about Ghana, Africa and beyond.