GhanaStar

Ghana News, Politics, Sports, Jobs and more

Iyanya – Up To Something Lyrics Ft. Don Jazzy & Dr Sid

Posted in Naija Lyrics

Iyanya – Up to Something Lyrics ft. Don Jazzy & Dr Sid

[Verse 1 – Don Jazzy]

Up to something, no be small thing

Check my melody stop the dulling

Back to my baby, wait am coming

Me and iyanya we up to something

Up to some boku, richie richie noni

Bigger than mavin, no be forming

Dem dey feel me from okoko maiko

Down to asia, Colombia calling

If na for money, we get am plenty

Ask me for money whenever you see me

Una reason, when dey go dey feel me

And dem go dey twale, when dey see me for tv

[Bridge – Don. J,Iyanya]

Oh oh oh, who do this thing whe dey make dem say

Oh oh oh, who give dem wetin whe dey make dem say

You know we get the master plan, to make the money pile up

Look what you made me do

You know say we never die, we multiply

Look what you made me do

[Chorus – Iyana]

Up to something, no be small thing

Bank is calling, money piling

This na sure thing, we are balling

So exciting, wanne nwatago

[Verse 2 – Iyanya]

Some people just dey make mouth

But their money na audio

We no dey see am at all o

We get mula, but we cant shout

Na why your baby dey call o

No mercy, we still dey burning

We no dey force, we still running

We call shots, keep one hundred

And go tell your bank to come borrow money

And tell your girls is time to come jolly

Dont (?) if you aint gat money

Pay my dues, we only pay cash only

Out of the road, so we stepping at the jet

Everybody feeling good, giving glory to the most high

The money long, so we burn to the sundown

Na celebration, we dey pon it whole night

Some people dey just dey hate turn off we light

But you know for mavin no shaking

[Bridge – Don J, Iyanya]

Oh oh oh, who do this thing whe dey make dem say

Oh oh oh, who give dem wetin whe dey make dem say

You know we get the master plan, to make the money pile up

Look what you made me do

You know say we never drop, we multiply

Look what you made me do

[Chorus]

Up to something, no be small thing

Bank is calling, money piling

This na sure thing, we are balling

So exciting, wanne nwatago

[Verse 3 – Dr Sid]

No time for no dulling on the way up

Plenty dotti fit to cause you plenty hold up

As you can see Don Jazzy gat me turnt up

And nothing can stop me am all the way up

To Duban, i’d be running every city

All the fine girls, steady ringing on we celli

Hot stuff, now we ogbona felifeli

And when you hear the base, feel the rumble on your belle

Its been a long time coming no be moi moi

When you hear the music keep trending, no be moi moi

Money stacked up to the ceiling, no be moi moi

You making us our rules, when we dey spending no be moi moi

The people sweating, dey feel the heating

We in the kitchen, someting cooking

No baking soda, the game is over

We sitting on top nwanne nwatago

Don Jazzy, Dr Sid, Iyanya, Up to Something Lyrics

Join GhanaStar.com to receive daily email alerts of breaking news in Ghana. GhanaStar.com is your source for all Ghana News. Get the latest Ghana news, breaking news, sports, politics, entertainment and more about Ghana, Africa and beyond.