GhanaStar

Ghana News, Politics, Sports, Jobs and more

Ice Prince – No Be Today Lyrics Ft Tiwa Savage

Posted in Naija Lyrics

[Intro]

This one Na for mama oyinbo, Oyinbo

This one na for mama Ejiro, Ejiro

This one na for uncle Lere, Lere

This one na for Surulere, Surulere

[Verse 1 – Ice Prince]

Hai-hai-hai you already know (you already know)

Na my mama soup wey dey sweet me pass (my mama soup wey dey sweet me pass)

Eeh-eeh-eeh you already know

Na my mama stew wey dey give me joy (stew wey give me joy, alright)

You know back in the days, as a little boy

All I just wanted was little toys

Nowadays me i’m a superstar

And all I’ve been thinking is super cork

[Chorus – Ice Prince]

Brother no be today eeh eh eh

Oya! Wey the hustle done dey pay

Hustle done day pay eeh eh (No be today eeh eh eh)

Wey Jehovah done dey bless (Jehovah done day bless) me ooh eeh

[Hook]

Everywhere, me I gallant (gallant)

All of my people dem gallant (gallant)

Baby oya shake your balance (balance)

Your balance (balance)

You gallant (gallant) eeh aah

Oya baby give me the warrant (warrant)

Make I put you for my palace (palace)

Make I give you all the balance (balance)

My palace (palace)

Your palace (palace) eeeh haai

[Verse 2 – Tiwa]

Tiwa Savage

See this love of mine

His love is so divine, yeah

And he hustle everyday to make his baby shine huuuh

See back in the days, when our love is new

Your love e dey kampe so I know it’s true

So now i’m loving the balance (balance)

I’m loving the gallant (gallant)

This one no b ojoro

Na so so wonders baba God dey do ooh oh

[Chorus – Ice Prince]

No be today wey the hustle done dey pay (Wey dey hustle done dey pay ooh eeh eh)

No be today eeh eeh ooh

Wey Jehovah done dey bless (Jehovah done day bless) me ooh eeh

[Hook]

Everywhere, me I gallant (gallant)

All of my people dem gallant (gallant)

Baby oya shake your balance (balance)

Your balance (balance)

You gallant (gallant) eeh aah

Oya baby give me the warrant (warrant)

Make I put you for my palace (palace)

Make I give you all the balance (balance)

My palace (palace)

Your palace (palace) eeeh haai

[Verse 3 – Both]

Book me one parle ce agas (Book me one parle ce agas eeh eh)

Lewis, and Gucci and Prada (Lewis, and Gucci and Prada eeeh eh)

I for like to go settle your fathers

You one meet my father, mother eeh eh

Me and your brothers be brothers (brothers, brothers, brothers, brothers eeh haai)

You are the only one I want, the only one I need

The only thing that ever ever make my life complete

[Outro]

No be today eeh eh

See this love of mine

His love is so divine, yeah

See this love of mine

His love is so divine, yeah

No be today eeh eh

Ice Prince, No Be Today Lyrics, Tiwa Savage

Join GhanaStar.com to receive daily email alerts of breaking news in Ghana. GhanaStar.com is your source for all Ghana News. Get the latest Ghana news, breaking news, sports, politics, entertainment and more about Ghana, Africa and beyond.