GhanaStar

Ghana News, Politics, Sports, Jobs and more

Frank Edwards – Oyege Lyrics

Posted in Gospel Lyrics

Verse 1:

My God is a very big God

He no dey fail oh he no dey lie

If he talk am he don do am oh

That is why we dey praise am oh

Na the things wey you give us papa

Na him we dey bring am so

Papa, you no dey fail

I go praise you in RockTown way

Verse 2:

Oya carry the problem come

My father is more than able

Ah, mo s’orire

Jehova talk and do

Plenty miracle everywhere

Goodness and mercy follow me oh

Onye amuma Elijah eh

Oya make we begin dey praise am eh

Verse 3:

Everywhere I go Dem dey call my name

They say Rich boy you be super star oh

I dey tell them say no be me do am

Na Baba God be the super star oh

Ori mi ye na confirm oh

Anointing yapa for my head oh

Jesus no body be like you

Me I go praise you for ever more

Onye oma meh you do well for me

Goodness and mercy follow me oh

Onye amuma Elijah eh

Oya make we begin dey praise am eh

Verse 4:

Life no be two make you live am well

Every day you wake make you thank God oh

If no be God you don kapput o

Igwe we dey praise your name

Plenty miracles every where

Goodness and mercy follow me oh

Onye amuma Elijah eh

Oya make we begin dey praise am eh

Frank Edwards, Oyege

Join GhanaStar.com to receive daily email alerts of breaking news in Ghana. GhanaStar.com is your source for all Ghana News. Get the latest Ghana news, breaking news, sports, politics, entertainment and more about Ghana, Africa and beyond.