GhanaStar

Ghana News, Politics, Sports, Jobs and more

FALZ & SIMI – Show You Pepper Lyrics

Posted in Naija Lyrics

[Hook – Falz]

I go Show You Pepper

I go Show You Pepper, I go show you

Baby, I go Show You Pepper

I go Show You Pepper, I go show you

Baby, I go Show You Pepper

I go Show You Pepper, I go show you

Baby, I go Show You Pepper

I go Show You Pepper

I go show

[Verse 1 – Falz]

Uhn, and I said you were my better half

Me and you – 5 & 6, like Center-Back

Me and you go dey together, we go never part

But, it seems like you don’t remember Jack

You said I talk lies, I dey drop lines

You think I’m Solomon, with the concubines

I hope that you will find another boy tonight

Wey go treat your body nice, wey go love you right

S’emi l’o fe fi style lo disqualify?

Oda’ pe ara n ro e, wey your MultiVite?

See as you open eye, like you saw the light

I can tell you know the truth, but you want to fight

Mo ri p’ara e ya, e dey show well-well

Don’t worry, I will Show You Pepper

Were wa n bi, ti mi o ti show tele

Wo, dey say that I’m a player

I go show you Pele

It’s a pity how we pound-out

But, maybe you should have even try to find out

And when you’ done talking, shut your damn mouth

And walk yourself out, cos’ I can’t shout

Pepper!

[Chorus]

Baby, I go show you, baby, I go show you

Baby, I go Show You Pepper

Baby, I go show you, baby, I go show you

I go Show

Baby, I go Show You Pepper

Baby, I go show you, baby, I go show you

I go Show

Baby, I go Show You Pepper

Baby, I go show you, baby, I go show you

I go Show

Baby, I go Show You

[Verse 2 – Simi]

You think say you sharp oh

I know say, you know say you mad oh

You follow Ada go Orile, you think say I no know

O ti fa Ganja

You go after party, you talk say na work oh

S’o mu Paraga ni? I see say your brain don dey touch oh

You this boy, sebi you say you love me

Wetin you find go there?

You this boy, sebi I give you warning?

But you no want hear

You this boy, your head no dey work

Na trash you dey talk

I get another boy wey fine, wey fine pass you

[Chorus – Falz & Simi]

I go Show You Pepper, Show You Pepper

Baby, I go show you, I go show you

Baby, I go Show You Pepper, Show You Pepper

Baby, I go show you, I go show you

Baby, I go Show You Pepper, Show You Pepper

Baby, I go show you, I go show you

Baby, I go Show You Pepper, Show You Pepper

Baby, I go show you, I go show you (x2)

falz, Simi

Join GhanaStar.com to receive daily email alerts of breaking news in Ghana. GhanaStar.com is your source for all Ghana News. Get the latest Ghana news, breaking news, sports, politics, entertainment and more about Ghana, Africa and beyond.