GhanaStar

Ghana News, Politics, Sports, Jobs and more

FALZ & SIMI – Cinderella Lyrics

Posted in Naija Lyrics

[Verse 1 – Simi]

He say baby wetin be your name?

I no go perambulate, I gbadun your figure eight

He say baby tele mi lole, I want to enter the place

Baby mi je ka relate “baby mi je ka relate”

Bobo o l’aya gan, I think I like your ginger

To ba di after one, shay you will call my number?

Bobo o l’enu gaan, I want to see you later

[Verse 2 – Falz]

Fine girl, Omo sexy, omo gbe many milk, eyan Nestle

O wa chesty, t’eyin e de plenty

The Palava you dey find, you go get

This your blessing, O tempting

I have cash in the bank, o plenty

You are pretending, yes I expect it

At the end of the day I will get it

I dey like how you play hard to get, he dey sweet me

The chase na the best, elderly man come dey trace all your step

I dey work hard to locate your connect

Are you the one that they call sister Bella?

Cinderalla, wa o ma rewa

You dey burst brain, you rewire my Antenna

Your body fire like my abella and my swag so hot, it’s medicine

Bad guy done come with your medicine

I can change your life if you let me in

Is it Dollars or Pounds? Anything

Girlfriend! e look like you’re single

In the bedroom you like you’re sing blues

Come and be friend Mr. lover

I can swear that, you haven’t met with another

[Bridge – Simi]

Bobo o l’aya gan, I think I like your ginger

To ba di after one, shay you will call my number?

Bobo o l’enu gaan, I want to see you later

falz, Simi

Join GhanaStar.com to receive daily email alerts of breaking news in Ghana. GhanaStar.com is your source for all Ghana News. Get the latest Ghana news, breaking news, sports, politics, entertainment and more about Ghana, Africa and beyond.