GhanaStar

Ghana News, Politics, Sports, Jobs and more

Dremo – Ojere Lyrics

Posted in Uncategorized

[Verse 1]

I just dey start

And I don dey start to dey get enemies, Ojere!

Wait now why una dey vex?

Make I land first, before you bury me, Ojere!

Gat girls online, gat girls in line

T’on fe r’imi Ojere!

All of them fine, but am focking with the finest

Won jeri mi Ojere!

Won kere si mi mhen

Presence mi kon d’awon l’am, Ojere!

But, my guy Walahi, me I no send them

I no get airtime Ojere!

I no get time Oje’ but they’ rolling hand Ojere!

No be say pe pride Oje’

But you’ rolling with the best gang, Ojere!

These girls dey fumble

Them dey form hard to get, Ojere!

If she want dey long you, bros

Abegi, use your hand, Ojere!

About last night, I really blame it on the grey goose Ojere!

I think say she be Coke bottle

But woke up to see bottle of Farouz Ojere!

Oh my God! Awon fans mi, E se o Ojere!

I never let the team leave me behind

E le bere l’owo Seun, Ojere!

Am living life for where I dey

So I am straight out on here, Ojere!

Real recognize real, but, you’ fake

Get out of here Ojere!

[Pre Hook/Chorus]

You can ask about me

Nigba ti mo broke, dem dey always doubt me

Omo mo ti l’owo, zero smello ’round me

Apg and Dmw na dem dey find me

[Verse 2]

Zero at the zone, we dey smoke on Alariwo!

Ah s’are lo Dubai Emi, Banco, ati Obo

3k Doughs dey for pocket

And you know that we spending the Dough

Gave her all that D, now she’ calling me Daddy o

Yo yo yo yo! steady be getting the the Dou Dou

Look at me from head to toe tho

Nighar you already know know I am Frosh!

Yea! I dey rock only designer clothes

And dem dey pay me for every show

And if you dey owe me mhen am at at your door (Repeat)

[Pre Hook/Chorus]

You can ask about me

Nigba ti mo broke, dem dey always doubt me

Omo mo ti l’owo, zero smello ’round me

Apg and Dmw na dem dey find me

[Verse 3]

You gat to keep up with the simplest

And you fit to misplace something

Taking too many boo shii from these nighar

Switching on me started snitching on me

Cut them off, quickly from my circle, as the ring leader

No new friends and fock all the old ones,

who mess with Oluwa by the time when I dey growing up

Time now, I be king I dey rap I dey sing

I step onto the ring, now they’ all trying to show me love

I no dey fock with you I no dey fock with you!

And just because we dey for the same class

for Secondary School

E no mean say you be my G

E no mean say I owe you shii

E no mean say you fit come chill for my crib,

without informing me NO, no, no, no, no

No, no, no, NO! I no like am!

It’s funny, how the ones that famz now are the ones

wey dey cover books for exam

But, it’s okay it’s Okay!

E m’owe but mo mo way, lati j’awo, fun emi,

family, ati friends mi too much money!

Yeah!

[Outro]

Ojere!

DMW Ojere!

The Ape in the building Ojere!

Adey, on the beat, Ojere!

Dremo, dremo, lyrics, ojere

Join GhanaStar.com to receive daily email alerts of breaking news in Ghana. GhanaStar.com is your source for all Ghana News. Get the latest Ghana news, breaking news, sports, politics, entertainment and more about Ghana, Africa and beyond.