GhanaStar

Ghana News, Politics, Sports, Jobs and more

Dremo – 12 Bang Lyrics Ft. Davido

Posted in Naija Lyrics

[Intro]

They want to bang Damn, Fresh on the beat

Code name, Dremo

This girls they want to bang

[Verse 1 – Dremo]

Quick, quick, e no tey before I decode her

No be wash if you want watch is all that I told her

No go mind if you get channel for my decoder

Make you whyne slow like your waist take coder

Pakurumo ko jo dada

Anytime I pull up on the ladies, they go gaga

I go like say, I drink alomo at paraga

Make you reminisce one *** alaga

Am not just a celebrity, girl am a star

After she don use saliva wet my cigar

I quench for her mouth she con dey gogo ga

And she swallow everything cos (?)

Yak, yak, yak, its such a giant to pipe

She’s addicted to the size, its a dangerous type

I dey give am all the time, am such a generous guy

And if she ask wetin be time, I tell her 6:09

[Chorus]

All this girls, they 12 bang, they 12 bang, they 12 bang, they 12 bang, they 12 bang, they 12 bang, they 12 bang, gbogbo won pata pata

All this girls, they 12 bang, they 12 bang, they 12 bang, they 12 bang, they 12 bang, they 12 bang, they 12 bang, gbogbo won pata pata

[Verse 2 – Dremo]

Quick, quick, you ft to quickly get a quicky

Finger licking, girl what you thinking, the clock is ticking

But me am thinking we should do it now lori sitting

But she thinking iyara, sitting room, toilet ati kitchen

Shey ma my place or your place

Where the location dey

Cos I no dey available friday to sunday

And today na thursday, whats it gonna be

Am a gee, gat alot of p’s right infront of me

This one na weather for two

She comot my favorite boxer, like say she no want tyson and mayweather for room

[Hook]

I go like say, I drink alomo at paraga

Make you reminisce one *** alaga

Am not just a celebrity, girl am a star

After she don use saliva wet my cigar

I quench for her mouth she con dey gogo ga

And she swallow everything cos (?)

[Chorus]

All this girls, they 12 bang, they 12 bang, they 12 bang, they 12 bang, they 12 bang, they 12 bang, they 12 bang, gbogbo won pata pata

All this girls, they 12 bang, they 12 bang, they 12 bang, they 12 bang, they 12 bang, they 12 bang, they 12 bang, gbogbo won pata pata

[Verse 3 – Davido]

I dey for the street, I be baba o

Making my money every hour o

When dey kissing me dem go bow down

Cos I get the fame and the power

Am richie, since I was young call meBow Wow

But they wan follow me, shey mi lo bawa

I only like girls whe go stand out

Any girl whe I pick, she should gara

[Hook]

All these girls, it’s such a giant pipe

She’s addicted to the size, its a dangerous type

I dey give am all the time, am such a generous guy

And if she ask wetin be time, I tell her 6:09

All these girls, it’s such a giant pipe

She’s addicted to the size, its a dangerous type

I dey give am all the time, am such a generous guy

And if she ask wetin be time, I tell her 6:09

All these girls

[Outro]

All this girls

They 12 bang, they 12 bang, they 12 bang, they 12 bang, they 12 bang, they 12 bang, they 12 bang

12 Bang Lyrics, Davido, Dremo, Dremo – 12 Bang Lyrics ft. Davido

Join GhanaStar.com to receive daily email alerts of breaking news in Ghana. GhanaStar.com is your source for all Ghana News. Get the latest Ghana news, breaking news, sports, politics, entertainment and more about Ghana, Africa and beyond.