GhanaStar

Ghana News, Politics, Sports, Jobs and more

DJ Big N – Erima Lyrics Ft. Dr Sid & Wizkid

Posted in Uncategorized

[Intro]

Drop it, Dr Sid oh

Come cure my craze today

Dj Big N, when You’re big

You’re big abeg

Ah woah

YAGA Oshe

[Hook – Wizkid]

Erima fine

Erima dance make you take my money

Eh Erima get body

Erima carry body gan ni

Erima dance shoki eh

Erima Erima beautiful Erima fine gan ni

Erima carry body erima get body eh

Erima get biggy body

Erima dance for me see

[Verse 1 – Dr. Sid]

Na you be the winner no be joke oh

Omo na true I dey talk no pinokio

Na you be the spice Ajino moto

Oya pose oh, for the photo

Anywhere you wanna go we can go to

Give you that good good loving wey you want oh

No need for over take my motor

I go dey do you like say na you win the lotto

Baby you set, omo forget

Your ex boyfriend sef he go dey regret

Bad belle people dey go wan make we dey vex

Na that time dey go wan dey play you my cassette

Make we bet, oya make we bet

I go buy you house oh you don’t need to let

I don’t need a puppy baby you go be my pet

mmmmh ah na you be the best

[Hook – Dr. sid]

Erima fine

Erima dance make you take my money

Eh Erima get body

Erima carry body gan ni

Erima dance shoki eh

Erima Erima beautiful Erima fine gan ni

Erima carry body erima get body eh

Erima get biggy body

Erima dance for me see

[Verse 2 – Wizkid]

Eh right now I don dey maya for your matter

Erima I don dey craze for your matter

See the things wey you do dey make me craze

See the love I get for you baby girl will never fade

Say baby girl go down down down

My baby girl go down down down

My true love I don find now now

And we will never go down down down

To my music she can do this in condo

She dey feel am inside am gan ni

She dey dance azonto

She dey feel am inside am gan ni

She dey dance condo

She dey feel am inside am

Say the music make I dance azonto

She dey feel am inside am goni

[Hook – Wizkid]

Erima fine

Erima dance make you take my money

Eh Erima get body

Erima carry body gan ni

Erima dance shoki eh

Erima Erima beautiful Erima fine gan ni

Erima carry body erima get body eh

Erima get biggy body

Erima dance for me see

[Dr Sid]

O girl you fine, o girl you classy

Other girls wey wan try make them fashy

Your body banging

I wanna bang in

Baby don’t leave me hanging

O girl you fine, o girl you classy

Other girls wey wan try make them fashy

Your body banging

I wanna bang in

Baby don’t leave me hanging

[Hook]

Erima fine

Erima dance make you take my money

Eh Erima get body

Erima carry body gan ni

Erima dance shoki eh

Erima Erima beautiful Erima fine gan ni

Erima carry body erima get body eh

Erima get biggy body

Erima dance for me see

Naijamusiclyrics.com

Erima fine

Erima dance make you take my money

Erima geti body

Erima carry body goni

Erima dance shoki eh

Erima Erima beautiful Erima fine goni goni eh

Erima carry body

Erima geti body eeh

Erima get biggy body

Erima dance for me see

BIG, DJ, DJ Big N, dr, Dr Sid, erima, ft, lyrics, n, sid, Wizkid, wizkid

Join GhanaStar.com to receive daily email alerts of breaking news in Ghana. GhanaStar.com is your source for all Ghana News. Get the latest Ghana news, breaking news, sports, politics, entertainment and more about Ghana, Africa and beyond.