GhanaStar

Ghana News, Politics, Sports, Jobs and more

Blaq Jerzee – Kush Love Lyrics Ft. Sean Tizzle

Posted in Naija Lyrics

Blaq Jerzee on the beat

This one wey the weather be like this o

Baby gal we gonna eat some kush o

Strawberry kush of valuation

Make we take private jet go my place

Me and you tonight

So many things wey we fit to do tonight

Wanna hold you tight

Baby make we

Baby make we near African chill tonight

Wanna take you fly

Take you high to cloud 69

We go no say nothing so tight

Wanna burst ma kom kom tonight… girl

I like the way you put it on me

Push it on me

Wine it on me gal

I like the way you back it up on me

Slam it on me

Twerk it on me gal

When you need me call my phone

Make we rollup baby all night long

Rollup pass me some good kush tonight

This one wey the weather be like this o

Baby gal we gonna eat some kush o

Strawberry kush of valuation

Make we take private jet go my place

Am looking at you

Baby gal wan want kushing at you

Baby gal I wanna legalise o

Wanna maximise o

Give you legalise kush

Baby you know

You know that I gatch you back

Coz I would treat you right

Baby you know yeah you no fit ever lack

You dey make me sweat uhn uhn gal

No sleeping rolling

And you ganna sing for me

This one wey the weather be like this o

Baby gal we gonna eat some kush o

Strawberry kush of valuation

Make we take private jet go my place

Ehn omode yen

Body body body

Lemme rock your body

Nothing nothing nothing

Mathe Mathe mathics

Ehn omode yen

Body body body

Baby lemme rock your body

Nothing nothing nothing

Mathe Mathe mathics

Gat things from me to you

Badder than badder than dope

Baby gal twerk twerk twerk

I want you to know about the lamba ba ba ba

Gatta kush love

Work work work work work

Baby gal twerk twerk twerk

I want you to know about the lamba ba ba ba

If you no put on meerkat

I noble to be an African

Gal you must kiss me

Oh you fit pop pop on this

Blaq Jerzee, Kush Love Lyrics, Sean Tizzle

Join GhanaStar.com to receive daily email alerts of breaking news in Ghana. GhanaStar.com is your source for all Ghana News. Get the latest Ghana news, breaking news, sports, politics, entertainment and more about Ghana, Africa and beyond.