GhanaStar

Ghana News, Politics, Sports, Jobs and more

9ice – Glass House Lyrics

Posted in Naija Lyrics

Those wey live for glass house no dey throw stone

Maa lo s’oko, maa lo s’oko

Those wey live for glass house no dey throw stone

Maa lo s’oko, maa lo s’oko

I say those wey live for glass house no dey throw stone

Maa lo s’oko, maa lo s’oko

Those wey live for glass house no dey throw stone

Aah aah jeje l’aye gba

Whatever you dey do

Ori ori lo moo ola, ori o de ni je ki a t’owo bo naa

Na wetin you sow, you reap na wetin you plant you go harvest

Decision wey you make today go determine your rise your fall tomorrow

Tomorrow (tomorrow) tomorrow

you better remember tomorrow tomorrow)

I no get today, i go get tomorrow (tomorrow)

Tomorrow (tomorrow)

Tomorrow getti belle ooh (tomorrow)

Tomorrow (tomorrow) yeeh!

Those wey live for glass house no dey throw stone

Maa lo s’oko, maa lo s’oko

Those wey live for glass house no dey throw stone

Maa lo s’oko, maa lo s’oko

I say those wey live for glass house no dey throw stone

Maa lo s’oko, maa lo s’oko

Those wey live for glass house no dey throw stone

Aah aah

If you do good, good go follow you

Aah good go follow you

If you do bad, bad go follow you

Eeh bad go follow you

If you do good, good go follow you

Aah good go follow you

If you do bad, bad go follow you

Eeh bad go follow you

Aah aah Decision wey you make today go determine your rise your fall tomorrow

Tomorrow (tomorrow) tomorrow

you better remember tomorrow tomorrow)

I no get today, i go get tomorrow (tomorrow)

Tomorrow (tomorrow)

Tomorrow getti belle ooh (tomorrow)

Tomorrow (tomorrow)

Those wey live for glass house no dey throw stone

Maa lo s’oko, maa lo s’oko

Those wey live for glass house no dey throw stone

Maa lo s’oko, maa lo s’oko

I say those wey live for glass house no dey throw stone

Maa lo s’oko, maa lo s’oko

Those wey live for glass house no dey throw stone

Aah aah

9ice, 9ice – Glass House Lyrics, Glass House Lyrics

Join GhanaStar.com to receive daily email alerts of breaking news in Ghana. GhanaStar.com is your source for all Ghana News. Get the latest Ghana news, breaking news, sports, politics, entertainment and more about Ghana, Africa and beyond.