GhanaStar

Ghana News, Politics, Sports, Jobs and more

2Baba – Oya Come Make We Go Lyrics Ft. Sauti Sol

Posted in Uncategorized

Download Audio

[Chorus – 2Baba]

oya come we go

make we go to all the places wey we talk say we go like to go before

make we go, make we see

wetin them dey do for there

make we feel am

make we check am

if na two head them dey use we go know

whether na truth or whether na lie dem dey blow

oya come make we go

oya come make we go

Advertisement

oya come we go

make we go to all the places wey we talk say we go like to go before

make we go, make we see

wetin them dey do for there

make we feel am

make we check am

if na two head them dey use we go know

thats how we learn new something

we go know if na truth or na lie dem dey blow

oya come make we go

oya come make we go

[Verse 1 – 2baba]

i know people keep on telling you

there’s nothing like a miracle if you try

in this circle of life

but I am an example

i know that you can make it in this life

if only you try

to stand up and big up your chest

but let nobody tell you make you settle for less

whenever you are afraid, just hold my hands

sharp sharp show

make we alele dey go

[Chorus – 2Baba]

oya come we go

make we go to all the places wey we talk say we go like to go before

make we go, make we see

wetin them dey do for there

make we feel am

make we check am

if na two head them dey use we go know

but na after we go we go know

whether na truth or whether na lie dem dey blow

oya come make we go

oya come make we go

oya come we go

make we go to all the places wey we talk say we go like to go before

make we go, make we see

wetin them dey do for there

make we feel am

make we check am

if na two head them dey use we go know

thats how we learn new something

we go know if na truth or na lie dem dey blow

oya come make we go

oya come make we go

[Verse 2 – Sauti Sol]

a child is born into this world

she takes one step and two step

and what next?

a life to remember

if you dont try, you dont get

and if you dont go then you never ever know (no)

if you dont jump, you never fly

and if you dont fall then you never feel the pain cos

time is a healer

pain is a teacher

music is a stress relief

i will be a believer

[Chorus – 2Baba] x2

oya come we go (wan ne)

make we go to all the places wey we talk say we go like to go before

make we go, make we see

wetin them dey do for there

make we feel am

make we check am

if na two head them dey use we go know

but na after we go we go know

whether na truth or whether na lie

dem dey blow

oya come make we go

oya come make we go

oya come we go

make we go to all the places wey we talk say we go like to go before

make we go, make we see

wetin them dey do for there

make we feel am

make we check am

if na two head them dey use we go know

thats how we learn new something

we go know if na truth or na lie dem dey blow

oya come make we go

oya come make we go

2Baba – Oya Come Make We Go Lyrics ft. Sauti Sol 2Baba, 2baba, come, ft, go, lyrics, make, oya, sauti, Sauti Sol, sol, we

Join GhanaStar.com to receive daily email alerts of breaking news in Ghana. GhanaStar.com is your source for all Ghana News. Get the latest Ghana news, breaking news, sports, politics, entertainment and more about Ghana, Africa and beyond.